You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentglorydee (73)in Speak Peace β’ 2 years ago Finally π«
Finally my dear π
See her smiling from ears to Mouth lol π€£π€£π€£π€£ lazy Nkem lol π€£π€£π€£
Lazy fox ππ
Ahhhh see this one lol π€£π€£π€£π€£ I will he awake throughout the night that I can promise you lolz ππ€£π€£π€£
I trust you
Just reduce my notifications πππ€£π€£
Ahhhh I am just going home ποΈ, I just has bread and tea lol π€£π€£π€£
Hahaha
Mine bread π and groundnut
We closed by 4am
I will soon leave
Hahaha , you no get red skirt sha oπ you go soon collect knock from back
Ahhhh na back you like Lol πππ..
Gimme for front lol π€£π€£π€£π€£ see you odeshi lol π€£π€£
Where you come from sef,? You go collect wiping for nyaah now. No worry
Ahhhh see you lolz ππ€£ see you too big to collect chord lol π€£
Na you dem go give cord. I don leave. You here
My baby π₯°π₯°π₯°π₯°
Uncle quduus1 have show Oπππ, thank God
Ahhhhh no time oh lol π€£π€£π€£π€£ I no dey dull myself, tell me what I missed last week lol π€£π€£π€£
Nigeria movie talk, I just tire
Ahhh you Sabi lolz ππ€£π€£ how he con be who won
I don forget O
Ahhhh I am disappointed in you lol π€£π€£π€£
As he dey always come na
He japa lastweek
Name sake, how far? You don land? Welcome Doo.
I am fine Lol ππππ heheh ππ I be your name same too
Me and you na name sake? Hahaha π
Lol π€£π€£π€£π€£ yea for inside spirit lol π€£π€£π€£
Na just your username the give me joy o, anytime I see it dey like cone close
Hahaha π. You making me feel special. Thanks darling. Happy Sunday.
Same to you o, you are more than special dear. Hope you brought Sunday rice? π
Not only rice, even with chicken too. hahaha π
I don land mama, no mind @quduus1 O, you are welcome ma
Ahhhh weytin dey sup na
Hahaha π. I know his type nah. Maybe he won become glory. Him like our name oh!
No mind am, na vawulence nigga him be
Hahaha π. Happy Sunday sweet heart.
No tell me say my mentor too @quduus1 no show up last week
Ahhhhh I no show up oh lolz I dey break
Oboy, we plenty be that oπ
Ahhhh we plenty lol π€£π€£π€£
Chai.. it is well
Lol π€£π€£π€£π€£ we punish sam next week if it happens again