You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago As in ehn, lolz. I'm a good person so I will sorry for him but I'm sure @quduus1 can do that, lolz.
Ahhhh I no get time oh, I get violence for body who wey dey talk about hope?!!!
Tell me let me carry him along lol 🤣🤣🤣
Hahaha, na @stevenson7 oo, please go after him until he tells us what we need to know, lolz.
Ahhhh okay that guy na my new friend but let me start from here Lol 😂😂 @stevenson7 weytin sup na