You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Yes oo, it's becoming a thing for me now oo, lolz
Lolz 😂🤣 I pray make them no commot your chair lolz 😂🤣🤣
No wahala, them fit commot am, I nor need am before, e dey inconvenience me, hehe
Lolz 😂🤣 ahhh you go stand till Jesus come lolz 😂🤣🤣 heheh 🤣🤣 u never Sabi anything lol 🤣🤣 ask @nkemakonam89 lolz 😂🤣