You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Yes naw, hehehe
Lolz 😂🤣🤣 God no go shame us lolz 😂🤣
No be lie, hehe
Looks like I am not alone lolz 😂
Not at all, how many times you want make I dey tell you say you nor dey alone? Abeg e nor dey funny again oo, lolz.
Lolz 😂🤣🤣 ahhhh hope don enter violence mood lolz 😂🤣🤣 I fear you oh lolz 😂🤣🤣🤣
Hahaha, nor be violence, na vawulence jhur 😂😂, I've not reach that violent stage yet and I hope I do not get there, hahaha, e go too bloody, lolz.
Ahhhhh I bet you I will be off before you get here Lol 😂😂😂