I nor even know oo, I wonder wetin do me, oh yes I remember now, na you push me naw, you don forget just now? Na you push me for minetest, lolz ππ
Lolz ππ€£π€£π€£π€£ heheheh you are a big head ππ€£π€£π€£ I push you for mintest lolz ππ€£how he con affect you for real life lolz ππ€£π€£π€£
Yes naw e affect me oo, I come dey feel headache, I nor come dey fit dey focus for some things again sef ππ, abeg nor try am again oo, na small thing dey vex me oo
Weytin do you for head lolz π

Lolz ππ€£π€£π€£ see this one lolz ππ€£π€£ Pele oh headache catcher lolz ππ€£π€£
Hahaha, why you nor go laugh, you don push me finish naw π
Lolz ππ€£π€£ see this one lolz ππ€£ if you like sleep on Tuesday and see what I will do to you lolz π