High ke? Me I dey rest oo, I dey rest wella, I dey dey active when I dey active but then when I nor dey active you go still know, hehe.
If you dey call me machine, wetin you come be? Abeg oo nor make me talk plenty talk abeg 😉

Lolz 😂🤣🤣 ahhh I am suspecting you gifted lolz 😂🤣🤣
Your reply are lengthy lolz 😂🤣 is this your way of telling me you will miss me lolz 😂🤣🤣🤣...
Awnnnn gifted is making me blush for the ...... Time lolz 😂🤣🤣
Hahaha, I was just motivated to make a more meaningful comment so you won't miss me too much, so it's not the other way around, lolz.
Can you imagine? You are already missing me so much that you are even calling me gifted, lolz well it is fine, I will be back later in the night, hehe.
Lolz 😂🤣🤣 ahhhhh from 4pm you don turn am too night ahhh how you want make I dey happy na
Hahaha, nor worry I dey with you, I just nor dey stable at all, hehe. I want you to be happy oo, so please be happy you here?
Lolz 😂🤣 ohhh I found my peace yeah I am living my sleep please take ur time Okay...
Good for you Foxy, I will take my time, hehe.
Lol 🤣 yeah Lol 😂