You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Hahaha, yes oo, the highness dey come dey go but I hope to be better soon, lolz.
Lolz 😂🤣 Sha no go slap the seminar representative lolz 😂🤣🤣
Hahaha, I pray so too oo,lolz but you sha, why will I go and slap person before, I'm not high to that extent jhur 😂😂, abi che you dey whine me ni? 😂😂
Lol 🤣🤣 peeele yner lol 🤣🤣🤣 abeg lemme let me go my way jahre
No problem I will let you go, lolz.
Yeah please after all the denial everywhere
I am good now you hear...
Please carry temmy along she needs it more xd..
No problem I will do that.