You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Hahaha, na lie e nor go ever burst, e go just continue to dey big, hehe. Private key con private key ni ππ
ππππ
Please oo, by the way, you have nor paid your tithe oo because I've not received anything from @merit.ahama π€ abi did Merit jakpa?
She didn't send your own?
I've paid everything in full
Ah! @merit.ahama come oo, sir Sam said he has paid his tithe oo, I'm yet to see mine
Hmmm
So @merit.ahama , you never pay her
Wahala oo π€£π€£
You are owing me one fight
One big oneπ
If I throwaway slap give you ehn
Na everything you dey believe π
Hahaha, I think say you say you nor wan dey do giveaway Again? Well, e be like say you don change your mind, abeg mama do giveaway na π₯΅.
Better send your tithe over oo π
π€£π€£π€£π€£
This girl ehn... Ahhh I don tire π€¦ββοΈ
π³π³π³π³
If they had told me that you lie about me to people, I wouldn't have believed it.
But I dey see am with my korokoro eye... Life! π₯΄
Na life be that π π π
Wait... U never receive am too?
E mean say Bank official don cease am oh
Liar liar π
I dy serious ni
I didn't even do part payment sef... I chested everything once
If she's owing you... Hmmmmm, I don't know again oh
Nor be lie, Chester, please she better bring my own sharp sharp oo, just as you chested yours, she should do likewise please π
πππ
Yes naw ππ
She should chest it back to you as well π
Not everything Sha, just my ten percent, hehehe
Tithe collector
Mr Chester π π π
πππ
π π π
Nor dey laugh me oo ππ
At all, I just dey smile you ni π π
Hahaha, it's the same thing π
π
Ehn naw π