You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"

in Speak Peace2 years ago

Hi everyone, so my favorite food is eba and okro soup, you see back then in school days, chai I chop that food die, so tail my friends talk say I must eat am on my wedding day. But now that I'm married, hubby no be fan oooo, na so the food come tire me small small. Now it's me and my jollof rice, I love jollof rice to the extent that if I go to a party dem no give me rice na wahala, my friends know that too. I'll go and hustle for it and my friends too.

Me no get any allergic at all, I eat anything eatable😄😄. Me I like food die especially swallow with correct beta soup.

Our most cooked food is rice oooo, Jollof, fried, stew, sauce and also semo with some nice vegetable or egusi soup. Thanks for having me here.

Sort:  

Lol 🤣🤣🤣 he be like say you go like violence Lol 😂😂😂😂 eba and okro soup lol 🤣🤣🤣🤣 I fear you una Lol 😂😂😂

Thank God say your husband no dey chop am or else you for dey give that man eba and okra 7 times a week lol 🤣🤣🤣🤣..

Now you are talking Lol 😂😂😂, rice Lol 😂😂😂 jollof rice Lol 😂😂...

Na rice dey reign now Lol 😂😂😂😂

I dae tell you😂😂😂😂 he no like am at all, but if he see semo or pounded yam with beta soup ehnnn, he moral go increase. 😄😄😄😄 I love that food die ooo ila asepo n with hot eba

The truth is that I'm a fair person, so you can't cheat me and expect me to be quiet about it. When e b say d party food na for everyone.

I don't like violence oooo, I only like trouble 😀😀😀🤣🤣🤣.

Heheheh you are a good one lolz 😂 hehehehe 🤣🤣🤣🤣

I dey come

Oga biko come oooo, I dae wait gallantly. That's if e sure 4 u💃💃💃💃💃

Nigeria girl, no allergies, nice.

Hahaha, confirm omo Yoruba ooo.