Lol π€£π€£π€£ he be like say you go like violence Lol ππππ eba and okro soup lol π€£π€£π€£π€£ I fear you una Lol πππ
Thank God say your husband no dey chop am or else you for dey give that man eba and okra 7 times a week lol π€£π€£π€£π€£..
Now you are talking Lol πππ, rice Lol πππ jollof rice Lol ππ...
Na rice dey reign now Lol ππππ
I dae tell youππππ he no like am at all, but if he see semo or pounded yam with beta soup ehnnn, he moral go increase. ππππ I love that food die ooo ila asepo n with hot eba
The truth is that I'm a fair person, so you can't cheat me and expect me to be quiet about it. When e b say d party food na for everyone.
I don't like violence oooo, I only like trouble ππππ€£π€£π€£.
Heheheh you are a good one lolz π hehehehe π€£π€£π€£π€£
I dey come
Oga biko come oooo, I dae wait gallantly. That's if e sure 4 uπππππ