As e dey do me now ehn. .. if I see where them dey pay to sleep, I go sleep oo.
The thing be say, dreams too dey change, e be like crypto, e dey very volatile.
Back in the days people wanted their kids to be doctors, lawyers or engineers, no one saw tech and coding to be any skill, it was meant for the highly
Now those dreams done change, pikin wey won do doctor, na warning we dey warn am. The years you ll invest in becoming one successful Dr, it's enough to run a startup and keep the same tenacity you give in medschool to it. To become Tony Elumelu today.
But jobs don't have to be career oriented tho. So if you see job to just come and sleep. I know it is possible.. hehe..
Hhhhhhh lol 🤣🤣🤣 se this one na motivation or discouragement or truth or which one lolz 😂🤣🤣 because you don dey carry me go where I no know lolz 😂😂🤣😂
Bro.. person talk dey anywhere belle face na front. Anything wey you find your hand to do, do am well. Dream no help anybody joor. Na God dey give update Baba.
Lolz 😂🤣 ahhh my oga lol 🤣🤣 you just dey talk my language bro lol 🤣🤣🤣
Na sure way be that o
Wa gbayi Omo iya mi 🙌🙌🙌🙌🙌 I salute you lolz 😂🤣🤣
I know of a department called sleeping department I fit give address 🤣🤣
Update ... Update...
Hahahha 🤣🤣, bit if that kind job dey na everybody for work there