You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentjustfavour (72)in Speak Peace • 2 years ago What God has joined together, let no…..
Aswear you get Am Lol hehehehe 🤣🤣🤣🤣
Abeg shift 🤣
Which God join am?
The one I know?
Look at you getting all jealous lol 🤣🤣🤣 he isn't engr oh Lolz 😂🤣🤣 he is favor lol 🤣🤣🤣
I know 😏
They should shift
Ahhhh lol 🤣🤣🤣 na jealous go injure you lolz 😂🤣🤣 wait first tell me sth about your date with engr the first time na or will you tell me in dm Lolz 😂🤣🤣
Hehehe 😂😂😂
Na long story nah
Chill
But the guy love food die
Heheheh you go tell me for dm lol 🤣🤣🤣, everything oh like how una take meet lol 🤣🤣🤣🤣
Why he no go like food lol 🤣🤣🤣
Hmmmm
Which God?
The one I know?