You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentkhaleesii (70)in Speak Peace β’ 2 years ago Thank you babes π you go come Bayelsa come take drink oh
You're welcome dear, Bayelsa nor far from Delta naw, that nor be challenge, when the flood don dry just call me because I nor Sabi swim, I nor wan take unnecessary risk, lolz. Just keep the drink ππ
Oh you are even in delta, you no go host me?
Yes I am. Of course, I will be a great privilege to host the queen, hehehe
π go away jor, hype woman
Hahaha, I nor dey hype you jhur, I dey tell you facts, hehe.
Itβs alright
Yes it is, hehe
πππ
See as your laugh dey make me dey laugh, lolz ππ
Smiles π
Same thing you posted on days ago
As in ehn ππ, you got that right π€£π€£
Smiles ππ
Hahaha