You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #61 - "DOING IT BETTER"

in Speak Peace2 years ago

Omo. You don gike, dey shake table for here... Omo I dey feel your vibe schatter as you just dey set all d compass Dem. You no even need maset quanu....

If no be say one or two sef, I for say make I reason your matter now now.... If you know what I mean. But Sha I gat let d sleeping dog ley. But Sha just reason me this one, were you elope from sef, warri or PH...?