Sort:  

Your mouth wide...you no even talk 1.5 Hive , 😏😏

1.5 hive is to tell me you want to join my favorite list
The remaining 3.5 Hive is to show you certificate that you have join my list

untitled.gif

No be small thing o.. sending you the 5 hive asap. I no too sabi talk too much

😂 Better, my wallet is ever ready

😂😂.. see you wey suppose do giveaway

😂 I dey come, my giveaway go loud o

😂😂😂 believe

Ah you have show face already, I just tag you again I hope you no mind?