Sort: Β 

As in ehn, she is a queen remember, she doesn't need to go for things, they are the ones that come for her, hehe.

Ahhh see how this one too is talking, she is the queen of where again remind me please???

Oh, her name is queen, hehe

Lolz πŸ˜‚πŸ€£ queen of where???
I no hear am
Na y una dey bill her. Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ u guys wanna see crazy 😧

The meaning of her name is queen, that's why. We are billing her because she got a job, didn't you read that?

Ahhh ehnn you no get job???
Or they tell you say she dey do giveaway??
Or what are they doing???

Who dey bill you because you be hope??

Please seems like you did not read from the top, please do that and come back

See this one you don start billing someone wey just find dream job lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

πŸ€ͺπŸ€ͺπŸ€ͺ
Is e your consignment?

Ahhhh it's not but he touch me and he pain me and I dey vex lol 🀣🀣

I haven't started work ma, got my appointment letter two months ago and then flood happened so yeah.