ðĪĢðĪĢðĪĢðĪĢ
Abi you go beg me to eat
Me wey nor too dey like chop before
You go be like "Oya just taste small nah" ðĪŠðĪĢ
ðĪĢðĪĢðĪĢðĪĢ
Abi you go beg me to eat
Me wey nor too dey like chop before
You go be like "Oya just taste small nah" ðĪŠðĪĢ
See am ooo
She Don dey fantasise when she neva see the food sef
See wetin my cooking skills fit do shaa
Wonders!!!