Wow this is so cool
I invite @sperosamuel15 and he came and overshadowed everyone with his engagement... That guy is good ๐ be calming down o
Congrats on winning first place student, you deserve it... Come and pay your tithe ๐คง
Well done to myself and the others @temmylade @abdul-qudus @redna you guys were awesome too.
Thanks for the prizes @sam.hangout it's always fun to participate in the hangout and then you still reward us for having fun ๐ฅบ awww lol
As in ehn, your invitee was so Damn good, you sef dey learn for where he dey . The guy sha ready come ๐คฃ.
Congratulations on your wins, as he pay he tithe, you sef go come pay your own, I nor wan shout abeg ๐๐
Nor mind am, he nor know say them suppose show respect to person wey don dey since ๐
I dey come, make him pay first
Says who oo? For here overtaking is allowed, na small small tithe them go dey pay, hehe
No wahala, I dey with you ๐
Lol the tithe paying nor bad, I rest my case ๐
Yes oo, in fact na to dey find who wan pass us sef ๐
My great teacher is happy though โบ๏ธ
Very happy o ๐
Lol๐
See Energy booster abi na Energy Drink I go call you sef..... I know they gave me your position maybe because you're among the organisers so no dy whine me๐๐๐
Thanks dear... Meanwhile, na here I see stop for your message... I no see the rest๐๐๐
Hahaha, actually you did better than me in the hangout and that's really nice, I only know if few people that do better than me but not the number has increased and I'm happy.
See you oo, you better see the other side of the comment oo, as you pay your tithe she dey pay me her own too ๐
Then all I can say is thank you
This chain ๐๐๐
No problem, you are welcome ๐ฅฐ
Yes oo, the chain is very important ๐
๐๐๐๐๐
I'll remember the chain and do the needful
You are a good student ๐คญ, please do ooo, hehe
So he is your student. No wonder. I know what to do na ๐
Lol don't start Pirate please ๐
๐ ๐. You like to touch my hearts with your words ๐
Now worries I wonโt do much ๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Go joor, you wan still do ๐
Na jealousy be this abi wetin ๐๐
So you see am? ๐ Dey playโฆ you hear!
๐๐๐๐๐
Thank you so much and Congrats too baby girl..
Finally the fruit occasion go hold ๐คฃ๐๐.
Nothing you want tell me
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
I dey come, make I go check wether the woman come ๐
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃahhhhh this girl..
Na revise mood be this...
But regardless we move
Lol no nau
Is nor like that ๐ฅฒ
๐คฃ issorite.
Lol, that's how it is sometimes, @sperosamuel15 did really well, you all did, see you next weekend! And congratulations to you too
Thanks Sam ๐ฅฐ
You're welcome ma
Thanks for the commendation ๐คฒ
And I really can't thank you enough for the rewards
When you have the best teacher, what can you do kwanu ๐
Thank you my great teacher for the tutors.... The tithe, shey it's 1/10 according to the Bible ๐ abi I wan take more than Bible recommend ๐ง
This though๐คฒ๐คฒ
Lol best teacher kwa... Don't start abeg
Just come and pay your tithe o, any percent ๐
Hahahaha
Honestly oh
They need to direct all newbies to your WhatsApp if they want to do well in hive
Ahhh this compliment shake my heart ๐
Thanks dear
You're welcome
Thank you ๐ and congratulations to you too ๐ค
Trust you feel better now?
I sure do, thanks so much dear
You are welcome ๐