Sort: ย 

๐Ÿ’•
Thanks dear friend for the correction

Yeah, you're welcome ๐Ÿ˜Š

๐Ÿ’•๐Ÿ’•

Na we wey dey use the ecency app jare.

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
I see, ona doh!

๐Ÿ™‡๐Ÿ™‡๐Ÿ™‡

Thanku ๐Ÿ™‚

Try dey know people user name off hand, hehe

Sure, because ecency cannot come and disgrace me.

Make person no go write dem elders name wrongly ๐Ÿ˜‚

Hahaha, this girl abeg leave me oo, lol. But na the truth be that Sha, we gat dey learn the usernames dem well for reference purposes.

I no hold you na ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Sure, you are right. If anybody spell my name wrongly laidis, na fight o ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ’ช

Hahaha, how many fight you go fit fight? Well, you nor go know Sha because you nor go get notified, lol, except somebody else go do the tagging ๐Ÿคฃ

Abi o ๐Ÿ˜‚

But sha na only mouth I get sef ๐Ÿ˜‚

Better person, good morning ma'am

I for tag you but I fit no spell am well๐Ÿง

Thank you for spelling my name correctly jareeeh! Try pronouncing and see how sweet it sounds๐Ÿ˜

Can you shift? ๐Ÿ™„