You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Ahhh e reach so? 😂 See who just talk say he good so So your resolution nor get "Helping those who need help" inside 🥲
Good dy find me😂
I dy help people a lot oh... E follow na
Your own no b help na 😂 na Bills( in low voice)
🤣🤣🤣
We will soon fight
Mine is help too, na you get the help? Which one you dey give am name for me ni 😑
Anything but this abeg😂
Okay na...I go help you
Better 😂
I'm expecting your help dear 🥰😝
That! You will surely get😂
Thanku o 😂
You're welcome 😁