Sort:  

,😂😂😂😂

So like play like play your resolution resolute you and you no even fight back

You fit modify the resolutions sha.. make I help you small

Eating fruits wey I accidentally jam
Walking around the sitting room when I wake up .. atleast walking na still exercise 😂

Which other one you go like make I amend?

Awww doctor don come to my aid even though say e be like say he dey whine me join 🥲

I don take note of that accidentally and walking about... I good with those kind ones 😂

Abeg help me amend how I go take be whale before the year end 🤧

Abeg help me amend how I go take be whale before the year end

Dar one na easiest na

You fit dy be whale for your dream every night.. just dy carry am for mind sleep, e sure me say for the next four hours u go be whale and then you go wake up to dy find whale

😂😂😂😂
Leave here before I leave you 😑🥲