You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Awww your own good say you get hopes before Na only one hope I get 🥲
😂😂😂😂
How is it any better say I been get hopes wey no dy reason come through and say you bet one wey don dy come through already 😂😂
I know say we don fight before but you know say you talk say you don change so try remember my akant if whale show 😂
Lol wahala o
I go put your akant for head, nor worry... Sha dey send money to me weekly make I for become whale fast fast
🤣🤣🤣