You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentmoremoney28 (72)in Speak Peace • 2 years ago Brother you self don run come here hehehehe 😅
As in ehn, you sef too, hehe.
Yes oo I'm here o how are you dear
That's good Ayo 😊. I'm fine and you?
I'm very fine ☺️ it good to have you hear 😌
Smiles, I'm happy to be here.
Hmmmm no comment 🥱
You don't have to, lolz
Hmmm no step on my toes oh lolz I dey boil
Hahaha, see you, boil well oo, I nor dey chop half done oo, lolz
Hmmmmm after una go dey complain say I no call una lolz 😂🤣🤣
MMM even hangout don turn violence 🤣🤣🤣
Lolz, it's alright oo, we still dey together, hehe.
Ahhh Omo I no get time oh, we need it to be more violent
We already are. Hope you've eaten sha?
Lol 🤣🤣🤣 I am not feeling it lolz 🤝🤣🤣..
I had breakfast but not much but dinner in hours sha
My gee welcome 🙂
Brother how are you?
I am alive we thank GOD 🙏🙏
Haa!
More money...when did you show?
Lol
Just now my sister
Lolz 😂🤣🤣 if you sleep you get toss out lolz 😂🤣