You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #61 - "DOING IT BETTER" View the full contextView the direct parentmrenglish (69)in Speak Peace • 2 years ago Ahaha. I noh gree ooo. Nah white me see shaa.
Lol abi black
Ahahah.
Wetin dey happen for your end!
Since morning, the weather here just dey blow breeze, rain no gree fall. Abi we done dey the end of the world?