You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Welcome to the party ππππππ We began last night..but it's still on πβΊοΈπ
Yeah i saw the mention but i was too tired to vibe, i even see quduus and he small legs dey run up and down ππ
π€£π€£π€£π€£π€£
As usual nah
Foxy
Nor go tag am oo, e ear nor dey see hear mention ooπ€π€
Hahaha ππ
Mr vawlence π
Ahhhh you don high
They suppose back you bottle πΎ for mouth
You suppose chop cane
Ahhhh my oga Lol ππ
πππππππ€£π€£π€£ I no talk anything O @quduus1
Ahhh leave am Na he go soon collect Lol πππ
Hahaha @quduus1 your leg small?
Omo I just dey see am now sef, he be like say I go upgrade my violence for this side aswear...
He fit reach you self aswear..
Mr violence
I sight you everywhere
Heheh funny you Peele lol π€£π€£
Ahhhhhh see her rubbing salt on khings wound lol
Mom Wetin you carry come for you pikin na ?