You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace โข 2 years ago Hahaha Remember I dey follow you for back this year wherever u go ๐ด๐ด๐ด
Follow well make you nor fall o
Because I dey stagger right now ๐
Lolz, @nkemakonam89 Merit sef goals but e be like say the goals nai wan dey set an now, so follow well oo ๐คฃ
Hahaha ๐
I go follow her oo ๐
I trust her
That's a good one, all the best ๐คญ๐ฅ
Thank you ๐
You're always welcome my amiable ambassador ๐
โค๏ธโค๏ธโค๏ธ
Ahhhh how you take know? ๐ฉ๐คฃ
Who is this one? You forgot I'm your sister abi? ๐
Ahh how I take forget just now? ๐คง๐
Hahaha ๐๐๐
You gallant...no staggering
Hahaha, you nor dey really dey forget something ๐
Atallโบ๏ธ
Nice ๐