You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace • 2 years ago Hmmm Fox...you don land? Lol
The guy no dey waste time@quduus1 you are doing well
Ahhhh Omo this time I waste time aswear but I promise to visit u all lolz 😂🤣🤣
D guy is suffocating me and you call it doing well? Lol
Ahhh yes love and we no rest again lolz 😂🤣
Hahaha 😂
Fox slept and he is awake... wahala for me oo 😂😂
Ahhh hmmm I pity you lolz 😂🤣 you never understand anything lolz I am here to stay lolz 😂🤣
Your mom needs your attention abeg
Ahhhh I am away from home lolz 😂🤣