Sort:  

@sam.hangout don tag you, so I say make I no crowd your notification😀

Better pikin 😂

No mind hee jhare lol 🤣🤣🤣

abeg let me mind her, na she be boss. make i go sleep , i continue tomorrow, gatta prepare for school

Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 lol 🤣 school no dey important na lol 🤣🤣🤣🤣 heheheh no sleep oh lol 🤣🤣🤣

See you, you want to implicate me abi? 😏

Ahh lolz 😂🤣 se he important ni???

Well done 😎

Thank you jawe

Heheheh you too like sofo lol 🤣🤣🤣