Sort:  

My name is missing in this list oo 😂

@sam.hangout don tag you, so I say make I no crowd your notification😀

Better pikin 😂

No mind hee jhare lol 🤣🤣🤣

abeg let me mind her, na she be boss. make i go sleep , i continue tomorrow, gatta prepare for school

Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 lol 🤣 school no dey important na lol 🤣🤣🤣🤣 heheheh no sleep oh lol 🤣🤣🤣

See you, you want to implicate me abi? 😏

Ahh lolz 😂🤣 se he important ni???

Well done 😎

Thank you jawe

Heheheh you too like sofo lol 🤣🤣🤣

Me wey dey look your head for back


I know say una too like food😄😄@jannaforyou , @temmylade , e don happen again o..

Hahaha hahaha @jannaforyou abeg show. 🤪 come and mark foodie register😁

Bro how far Na

My brother I deh o,happy weekend bro

Omo nothing happy for this weekend Lol 😂😂

I can see you are free this weekend, ur babe no come this weekend??

Ahhhhhh babe keh lol 🤣🤣🤣... where I want see am Lol 😂😂😂

U get many angels for Hive now , make I deh mention them???

I don share my own ooo. Una do well

That's good

😂 😂 😂 foodie geng