You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #61 - "DOING IT BETTER" View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago It is obvious you take sepe cox you no really normal this week lol
Na small I sip. Mama chukwdi no wan sell for me
Ehhhhh lol kire lol where dey see u biliki lol
Me sef no no.... Epp me ask my miile if you see am
Lol ahhhh they don exchange you for hospital lol
Omo... Dis your talk make sense ooo
Ahhhh see am I am sure lol
You get brain small
Haa
Go easy bro
On what oh😏😏😏?