Look at you lolz ππ€£π€£ army you called like it's beans and bread π lolz ππ€£π€£π€£ well you have done well my Brother. Talking FROM a once upon a time teacher I think when we love it we should start doing it the more my Brother......
Army is not your calling my boss and I think that place Is for another set of people lol π€£π€£..
Use it combat to fight in this hangout lol π€£π€£ VAWULENCE ππ€£π€£π€£
πππ what do you think? Imagine your guy on that uniform hehe.. na 100 frog jump you go do for me straight up.
Long ago I don give up on that army thing o, I get better things to do with my life bro...
You wey don violently occupy everywhere for this hangout.. my violence no go work Kijijiπ
Lolz ππ€£π€£π€£ heheh π€£π€£π€£ you dey tey come party lol π€£π€£π€£π€£π€£
Una no know say na for night the thing the sweet pass
Lolz ππ€£π€£ hehehe π€£π€£π€£ you don carry you as usual loud abi lol π€£
Lol..happy Sunday boss
Same here brother β€οΈπ
You go church??? ππ