Hahaha, wetin you nor do? Na you know the one when you dey talk oo, me I know say you do plenty things so nor even dey try ask me that kind of question sef abeg π€¨. From only one person I go dey see notifications plenty and you dare ask me wetin you do? Abeg you dey do a lot oo and I'm totally impressed π₯Ί.
Heheh π€£π€£π€£π€£ lolz ππ€£ you dey complain about notification and you dey impressed lol π€£π€£π€£ I am innocent love and don't rope me oh lolz ππ.
Hahaha, abi na, I nor wan miss too much so I come gat do something naw, hope you get, hehe. Oh dear, you know I was only teasing you, me I get the weight to rope person na cor you? Abeg nor mind me at all, I just seem to wake up on the right side of the bed, hehe.
As in ehn, she is doing well, well done @nkemakonam89
Lolz ππ€£@nkemakonam89 lolz π hope don use tag injure you lolz ππ€£π€£
Hahaha, then you nkor? ππ
Lolz ππ€£ me keh weytin I do lol π€£π€£π€£ no rope me oh lol π€£π€£π€£
Hahaha, wetin you nor do? Na you know the one when you dey talk oo, me I know say you do plenty things so nor even dey try ask me that kind of question sef abeg π€¨. From only one person I go dey see notifications plenty and you dare ask me wetin you do? Abeg you dey do a lot oo and I'm totally impressed π₯Ί.
Good morning sha ππ
Heheh π€£π€£π€£π€£ lolz ππ€£ you dey complain about notification and you dey impressed lol π€£π€£π€£ I am innocent love and don't rope me oh lolz ππ.
Good morning dear ππ
Hahaha, abi na, I nor wan miss too much so I come gat do something naw, hope you get, hehe. Oh dear, you know I was only teasing you, me I get the weight to rope person na cor you? Abeg nor mind me at all, I just seem to wake up on the right side of the bed, hehe.
How was your morning rest? lols
Two of una need cane π
Lolz ππ€£ please do your best and leave the rest lolz ππ€£