Hahaha, that rope neva baff oo, no no e neva baff at all. As you see me for here so I look like who dey fear rope? Abeg make you and the rope shift oo if ona nor wan end up for ona sef π€¨.
Lolz ππ€£π€£π€£ ahhh see hope using pigin oppress me, you have discovered a way to make spend time on comments lolz ππ€£ while you burst me messages lolz ππ€£π€£π€£...
Hahaha, see you, are you not a Nigerian, why you nor go come Sabi understand pidgin fast fast, I dey even dey plan to dey abbreviate am, nai mean say you go just cry be that oo, hehe. Nor worry I go give you time to find your way around the pidgin them βοΈβοΈπ€βοΈ.
Of course, I'm in for that, hehe
Lolz π you are always in for it lolz π€π€£ you better dey careful lolz ππ€£
Hahaha, of course I dey thread careful because I don't want to be a scapegoat, lolz
Lolz ππ€£ make them no use rope tie u lolz ππ€£π€£ dey very careful lolz ππ€£π€£
Hahaha, that rope neva baff oo, no no e neva baff at all. As you see me for here so I look like who dey fear rope? Abeg make you and the rope shift oo if ona nor wan end up for ona sef π€¨.
Lolz ππ€£π€£π€£ ahhh see hope using pigin oppress me, you have discovered a way to make spend time on comments lolz ππ€£ while you burst me messages lolz ππ€£π€£π€£...
Well take care oh lolz small small oh lolz