You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentquduus1 (73)in Speak Peace β’ 2 years ago Mtchew ππ
Abi na, me sef I tire, lolz. Go jhur, na me you dey hiss for, better nor bring that leg come at all you Foxy, I nor want amππ.
Lolz ππ€£ you wey be say you dey fuck up and they settle am lolz ππ€£π€£
Hahaha, how I take dey fuck up? Abeg leave me to fuck up oo, just correct me jhur, and stop complaining π.
Hmmmm well if it's that one lolz ππ€£π€£ you know I am bad at it lolz π€ I am okay with it and with time it magically dissappears lol π€£π€£ so we are Cool xd
Hmm, it's not really okay that way sha but if you are okay with it, then I can cope with it.
Hmmm yeah let's see jhare, old habit die hard lol π€£
Hahaha, you are absolutely right, but somehow if we are determined we will surely kill those old habits, lolz.