You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"

in Speak Peace β€’ 2 years ago

Hehehe 🀣🀣 them dey gimme joy like no other lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ and now you can see with you nothing is impossible lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£...
Well let them join us too lolz πŸ˜‚πŸ€£ and break the record lol 🀣🀣🀣

Sort: Β 

As in ehn, them join Normally, them dey impress and I gbadu them normal normal, hehe. I know say them go fit follow up and as dem don show so, party scatter, lolz.

Looks like you are up for fun real time and I am happy lol 🀣🀣...
Party go scatter soon lolz πŸ˜‚πŸ€£ and I can't wait for it lolz 🀝🀣 please go and come quick my dear 😘❀️

Yes oo, but I'm really tired now sha, when I get home is to rest oo, I can't come and kill myself oo, lolz. But normally the party go lit shaa, but na when I don rest well, hehe.

Okay na, I am resting too lolz πŸ˜‚πŸ€£ so do your best lolz

That's good to know, keep resting, that's if you are, lolz

Lol 🀣🀣🀣🀣 like you know lol 🀣🀣🀣🀣 I am not oh...
But next week I will

Hahaha, I thought as much because you are everywhere, lolz. Okay this week is a good week to rest, go for it, hehe.