You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentquduus1 (73)in Speak Peace • 2 years ago I greet you my boss's
Ehh, my own
I salute you specially, you late small today but all the same . Welcome to the party
Ahhhh my oga, na sleep carry me go jhare but my guy check am lolz 😂🤣 I don meet up lol 🤣🤣🤣
You over meet up
Lolz 😂🤣🤣 you need to be a fox to act like a fox or I lie @hopestylist and @nkemakonam89
Hmmmm
Who is negotiating with 🦊🦊🦊 fox? My hands no dey oo 😂
Lol 🤣🤣🤣 leave am he no dey understand lolz 😂🤣🤣
Yes oo, you nor lie at all.
Thank GOD say one person agree with me lolz 😂🤣🤣
Hahaha, who disagree with you before?
As in ehn, @quduus1 nor wan gree oo, hehe
Ahhh I no dey joke with fun and violence lolz 😂🤣
That's good fox, it's a perfect combo, hehe
Lol 🤣🤣 yeah and that's why I am here today lol 🤣🤣🤣
Eya, sorry ehn, thank goodness say you don meet up 😊
Lol 🤣🤣 I no dey sleep na
Abi oo, that's good
Yeah indeed lolz...
End of discussion 🙄
Yes, I agree