Aswear lolz ππ€£ if I dey come next life, I dey come as a white man lolz ππ€£ for USA lol π€£π€£
You are viewing a single comment's thread from:
Aswear lolz ππ€£ if I dey come next life, I dey come as a white man lolz ππ€£ for USA lol π€£π€£
I swear π this sufferness too much i beg π
Lolz ππ€£ I no suffer oh lolz I am I just broke lol π€£π€£π€£
Toorrr sorry o broke nigga π
πππ
Lolz π we gada broke lolz ππ€£
How you take know π
Lolz ππ€£ na the only thing wey we get in common be that lolz ππ€£π€£
π€£π€£π€£ God when π€£π€£π€£
Person wey broke they suffer LoLs π
Lolz π noo lolz ππ€£
People wey dey suffer too dey outside country na.
Sufferness no begin and end with Nigeria π
I dey tell you LoLs
π make person just japa for better dealings
You get the point dear
Any opportunity like this π©
You don't want to be fellow Nigeria again. Hehehe π
Lolz ππ€£ who NIGERIA help lolz ππ€£
πππ
Lolz ππ€£ you go dey laff for real life Weller too oh lolz ππ
Abi now π€£ na wetin the troubles of this world need na
Lolz ππ€£π€£ okay na stay happy my dear π but no over do am. Collect chord for neck lolz ππ€£π€£
I no wan collect o π€£π€£