You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentquduus1 (73)in Speak Peace β’ 2 years ago Lolz ππ€£π€£ Wahala be like bicycle lol π€£π€£π€£π€£
Recently, a lawyer applied to teach literature-in-English. Then, I knew we are all facing abnormal circumstances in a very promising country that has nothing to offer π₯
Lolz ππ€£ Wahala be like NIGERIA lolz ππ€£ we go dey okay lol π€£π€£
9ja just dey like Dele. We dey represent too.
Go Ibadan, see graduate wet Dey Drive taxi. No be Uber oooo. As in, taxi of korope
Lol π€£π€£π€£ whahala πππ lolz ππ€£ you just dey burst my Bubbles lolz ππ€£
Na the truth Nah.
I just dey think like say them make me President for just one year.......O'l boy, Nigeria co be like London.
Heheh π€£π€£π€£π€£ lolz ππ€£ oga londona lolz ππ€£π€£
I tell you.
It's just God that will help us in this country.
Nigeria!!! Good people, Great Nation πππ
I know things wont be the same forever. Someday, we are gonna rise to the task of taking back our dear nation.
Sure π―
πππ
Seriously.
You are kukuma right
Ahaha. This your pidgin ehn....... na ogbonge
Smiles π€£π€£π€£
Don't mind me, it's one of the tongues I learnt in Kaduna