Sort:  

Lol, I have plans of getting a 14 sha. But I gats leave ph first coz guys dey wey dey no dey ever buy phone but dem dey get plenty

hehehehehehe good one abeg buy am fast investor sam...i wan be like you too sir... they no dey tell person na heheeeh

Ah... Everything has a cost. I hear say na 1.4M.

Meaning say e go weigh person 😅. But seriously, I think it is worth it sha.

That $2k can end up as a loss in future trading in 5 mins. This life no get part two 🤣🤣

heheheheh, you go loose 2k$ for this economy, person go run mad aswear lols, abeg buy am please, he be like say you don buy land from@nkemakonam89 , land dey oh you go buy phone hehehe..
them no dey tell person my oga