Sort:  

hehehehehehe good one abeg buy am fast investor sam...i wan be like you too sir... they no dey tell person na heheeeh

Ah... Everything has a cost. I hear say na 1.4M.

Meaning say e go weigh person 😅. But seriously, I think it is worth it sha.

That $2k can end up as a loss in future trading in 5 mins. This life no get part two 🤣🤣

heheheheh, you go loose 2k$ for this economy, person go run mad aswear lols, abeg buy am please, he be like say you don buy land from@nkemakonam89 , land dey oh you go buy phone hehehe..
them no dey tell person my oga