My girl I dey here..ππππ
omg forgetting na problem.me self na so I dey forget before..but a friend of mine gave me a reminder app..I write down what I want to do then that day my phone will ring like an alarm..
I think you should try it too...
And thanks for inviting me on timeπππ
Oga oh, you just disappeared on me.. naso life be
Abi na you dey disappear π
Omg guy na you disappear nothing you want tell me
Ha! This is serious.
Reminder App?
Wetin Una dy think wey make Una dy forget sef?
Abi the question rather is wetin Una dy forget exactly π
Lol we dey think about our husband and children π€£π€£.
But honestly the app nice oo.
Sometimes shall due to plenty activities, you go forget wetin you don already schedule to do, but with the app you'll just do things at the right timeππ
Well....I get that point where u said about thinking for fam.
π©π© thank you
Wow, that's awesome, please what's the name of the app? I should download it asap π
It's To do list is the name of the app
You'll download it and add to your home screen and set it with time..
When it gets to the time it will remind you π
Wow, thank you so much for the update π₯°
Your welcome always π€
Smiles π₯°
Reminder app kwa π€£
Abeg make me too download it ππ
π€£π€£π€£π€£yes oo .
I go tell you so you go know
Nawaoo
Una don Sabi better things finish oo π
π€£π€£π€£π€£π€£ no worry we go carry you along oo