You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #53 - "RESOLUTIONS"View the full contextView the direct parentsperosamuel15 (68)in Speak Peace β’ 2 years ago ππ For the culture
Which culture na. You wan sell am. Na human being we Dey talk about ooo. No be goods ooo. No be rice and beans
πππππ
Wetin u wan hear guyπ
Just tell me you have given her to me.
Solved
Thatβs not what I want to hear ooo
Dy wait for that one π
Okay. Make i say sorry π’.