You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"View the full contextView the direct parentstevenson7 (72)in Speak Peace β’ 2 years ago No be lie my gee. But we pray for God to keep us and help us earn from our dream π
Na the prayers be the Koko ooo make God help us
Amen brother
You Sabi
Abi na weytin you get apart from prayers lolz ππ€£π€£
LoLs π answer even the prayers sometimes looks like curse π
Ahhhh my oga I no know no that one oh lolz I am not joining you Lolz ππ€£π€£
π
Lolz ππ€£ you go collect chord lolz ππ€£
That's just the prayer oo, we pray so.
We pray and we pray and fast lolz π
Lolz, abi na, hehe
Abi na no playing my dear
Not at all, no time for that one, hehehe
Lolz ππ€£ playing no my dictionary from Friday to Monday lolz ππ€£π€£
Hahaha, I can relate very well, lolz
This life no balance aswear π€«π€«π€«