You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #51 - "CONNECTION"View the full contextView the direct parenttemmylade (58)in Speak Peace • 2 years ago This breakfast too choke 😂 You never experience where dem go still dey pour inside nylon
As in ehn... I don see that one tire 😂 I know person wey good for that thing gon
Some people na drama queen and king 😂
Nor be lie o
😂