You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #61 - "DOING IT BETTER" View the full contextView the direct parenttreasuree (71)in Speak Peace • 2 years ago You try o, e con be like say I n hear pidgin ,omo, come down small
No mind me. My shakara too much na e cos am
Over much o😁🤪
Wa gbayi
🤣boss woman
My guyyy... I de kanpe like person wey where bulletproof. No shaking.
I Comot cap for her oo 😂
Abi o.😁