You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parenttreasuree (70)in Speak Peace • 2 years ago Shey she tell you sayy she from akwaibom? na you sabi everything
Ahhhh lol 🤣🤣🤣 wetin concern you lolz 😂🤣 abi you dey yne me ni...
@hopestylist please come oh
Who whyne you? You be tire abi generator?😁
Ahhh I be engine na, see question like student wey need cane
I leave you
Ahhg I leave you too lol 🤣
That guy ehn🤔
Don't mind him , na monitoring spirit