Your own na play, since Thursday I started expecting the notification and when Friday finally came, I didn't receive, I started getting worried then boom in the afternoon when I logged in, I saw something glittering at my notifications 😂😂, my mentor @quduus1 cone follow burst my by tagging mi again.. let's do the food thing abeg, who is driving? 😂😂
🤣🤣🤣 @Sam.hangout why this hour though, some people don go vigil
Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 lol 🤣🤣🤣 I dey with all of una back to back lol 🤣🤣🤣
Haha😂😂😂🤣🤣, na you na
Look front I dey your back like mountain lolz 😂🤣🤣
No shaking for here na, 😂😂
Ahhhh he go shock you lol 🤣🤣🤣 they go Flog you Lol 😂
Where dem dey 😁😁😁
I had been expecting the notification, but I didn't see, unto I saw on my feed that he just posted before the notification came that I was tagged.
Lol 🤣🤣 Sam get babe over so he forgot us lol 🤣🤣🤣
See you as you dey put yourself for wahala
Which Wahala you dey put yourself for oh?????
I no get babe... Been sick
Ohhh lolz 😂🤣🤣 you no get babe bawo, you better find one and let her cook you some soup and get you back to your feet...
I wish you quick recovery bro..get well soon...take my love to get better lolz
Finally, him babe free am, according to @quduus1 🤣🤣🤣
Look at you trying to look for trouble Lol 😂😂😂
Na me Abi you talk am?
Hmmm I will break your leg
I come in peace ni O
Your own na play, since Thursday I started expecting the notification and when Friday finally came, I didn't receive, I started getting worried then boom in the afternoon when I logged in, I saw something glittering at my notifications 😂😂, my mentor @quduus1 cone follow burst my by tagging mi again.. let's do the food thing abeg, who is driving? 😂😂
Lol 🤣🤣🤣🤣🤣 why your own no pass driving na ahhhhhh lolz 😂🤣🤣
Hahahhaahhah😂😂 na flight he supposed be o😂
LOL 🤣🤣🤣🤣 heheh you don dey carry Ganja lol 🤣🤣
😂😂😂 like mentor like mentee😁
Okay oo God dey your back
Hahhaha.. God dey my side but you dey inside the car wey I wan drive😂
Quduus1 one can burst someone's brain with his numerous notifications 😂😂
Just brace up and await his unending comments
Hahhahah, I thought I was the only one that noticed it... @quduus1 is a legend, my better mentor
Lolz 😂🤣🤣 abeg na lolz 😂🤣 I no be John legend lolz 😂🤣🤣🤣
Hahaha
Legend of trouble makers 😂😂🏃🏃🏃🏃
Heheheh😂.. I no dey of mommy
Ahhhhh you don do over do oh lol 🤣🤣
Go and rest
This engagement has expired
Mtchew Pele, ominiknoweth
🙄🙄🙄
I didn't expect the hangout to start this late
Anyways, gimme chance for the hangout Foxy... I nor want your wahala at all 😑
Ahhhhh babe lolz 😂🤣🤣 you didn't miss me last week???
No lie oh lol 🤣🤣 if you talk Tru I go give you sth lol 🤣🤣🤣
I nor miss you at all
Take your something ehn 😏
Lolz 😂🤣🤣🤣 dey your day lol 🤣🤣🤣🤣 who you epp lol 🤣🤣🤣 but lemme warn you now oh
See who wan warn person 🙄
You don fit warn yourself?
Ahhhhh merit stay away from me I rebuke you ijn lol 🤣
🚶♀️🚶♀️🚶♀️
Talk true merrit
☺️😉😉
I dey your side no worry, we go use peace scatter him vawulence.
Lol... Nor mind am 😂
Shey she tell you sayy she from akwaibom? na you sabi everything
Ahhhh lol 🤣🤣🤣 wetin concern you lolz 😂🤣 abi you dey yne me ni...
@hopestylist please come oh
Who whyne you? You be tire abi generator?😁
Ahhh I be engine na, see question like student wey need cane
I leave you
Ahhg I leave you too lol 🤣
That guy ehn🤔
Don't mind him , na monitoring spirit