You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPEN MIC 166 | Never Give Up (Original Song)

in Hive Open Mic β€’ last year (edited)

"Aspire to inspire make you no go enter fire be like maguire." πŸ˜…

Bro you dey mind dem πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜… We meueve ooo πŸš€

It's always important to keep the positive spirit and mind no matter what you're facing and going through. Bro las las, we know say everything go stew... infact everything don dey stew 😁

"Your grace dey blind me like this o πŸ˜… I am blinded by your grace"🀣

Omo, aswear, its a proof of never give up.. if you notice say the intro I fine well well... but the main video sweat don finish the son of man πŸ˜…πŸ˜… Ahhhh, I do the thing like that guy wey dem call Thomas Edison wey make 1,000 bulbs before 1 finally work (dem kan shout up NEPA for the first time in history 🀣). Nigerian NEPA no gree me πŸ₯² anytime I'm getting a perfect vid, either nepa take light or something else happens. But I never gave up πŸ’ͺ even this last one, imagine my phone batter went below 15% so the flashlight went off while recording.. but the ringlight cover am... God pass my village people πŸ˜