You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE OPEN MIC 166 | Never Give Up (Original Song)

See bro, you have earned the right to actually say never give up, no be all this ajebutter motivational saying never give up speakers up an down wey dem never experience anything.
Infact, this your presentation is a proff of never giving up! Small time nah mains go dey rush you for colabora 😂

Nice rythm, loop and solo!
Great work as usual bro!

Sort:  
 last year (edited) 

"Aspire to inspire make you no go enter fire be like maguire." 😅

Bro you dey mind dem 😅😅😅 We meueve ooo 🚀

It's always important to keep the positive spirit and mind no matter what you're facing and going through. Bro las las, we know say everything go stew... infact everything don dey stew 😁

"Your grace dey blind me like this o 😅 I am blinded by your grace"🤣

Omo, aswear, its a proof of never give up.. if you notice say the intro I fine well well... but the main video sweat don finish the son of man 😅😅 Ahhhh, I do the thing like that guy wey dem call Thomas Edison wey make 1,000 bulbs before 1 finally work (dem kan shout up NEPA for the first time in history 🤣). Nigerian NEPA no gree me 🥲 anytime I'm getting a perfect vid, either nepa take light or something else happens. But I never gave up 💪 even this last one, imagine my phone batter went below 15% so the flashlight went off while recording.. but the ringlight cover am... God pass my village people 😅