My guy wey no dey carry last! You no waste time you don drop your entry. I go drop my own tomorrow don't worry though I never Sabi song wey I go do.
You are viewing a single comment's thread from:
My guy wey no dey carry last! You no waste time you don drop your entry. I go drop my own tomorrow don't worry though I never Sabi song wey I go do.
That's how we roll buddy!
I have a lot of time to score music. Especially now that we are on strike🤣
I'm grateful in one way, because the strike made me focus a lot.
I thought you should have gotten enough suggestions that will help you choose a song boss!
Yeah I have gotten some suggestions oh but not made up my mind years.. I might later do 7 years old my Luke Grahams.. You Sabi the song?
To be candid, this is the first time I'm hearing the song!
Boss decide o😁
We can't wait to feel those gifted fingers.
Me sef dey find song wey I go go guitar cover for.
I want to try for the first time🤣
You go use lead guitar do am?
Na kuku acoustic guitar I use.
I don do am sef!
Na to drop am tomorrow.
So na so I no see 1k chop for music suggestion!